Skip to main content

50 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Make You Laugh 😂

  1. Na person wey never see problem dey use English dey pray.
  2. Book wey no gree enter head go enta exam hall
  3. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set oh.
  4. Who naked no dey chuck hand for pocket...!
  5. Wetin concern dog wit family planning?..
  6. Na determination dey make Okada overtake trailer for road.
  7. This one good, this one good na em mad man take dey gather plenty load.
  8. Pikin wey go strong go strong.... No be say until dem name am Samson.
  9. Na over confidence make February no complete.
  10. Do you know who I am? Do you know who I am?..Naso hold up take dey start.
  11. Head wey no wan think go carry load..
  12. Hand wey stay long for pocket, know say nothing de that pocket.
  13. Forget Trust If trust dey, Water nor for boil Fish.
  14. No matter how lizard do press-up reach, e no fit get muscle pass crocodile
  15. E de clear pimple, e de clear pimple na so bleaching de start.
  16. Feel at home, feel at home na eim dae make visitor spoil remote
  17. Escort me, escort me naso slave trade take start.
  18. It's a small world!! No mean say you fit trek from Naija go London.
  19. Christianity is free, but you must buy Bible
  20. Person nor dey use shame chop winch oooh
  21. Make I chop this guy money, Make I Chop this guy money. Na so ashawo de take start oh.
  22. You no need spoon and cutlery to chop slap.
  23. Jollof Rice wey dey for bottom of pot 2day go dey for top of cooler 2moro.
  24. The patient dog ... Nah hungry go kill am.
  25. Na I go do am later na e make fowl no fly like other birds.
  26. No food for lazy man no be for pesin wey em mama get restaurants.
  27. Who dey hold landlord rentage no dey fry stew way curry dey.
  28. I am covered by the blood of JESUS E no mean say make u no lock door sleep oooh
  29. Pastor wey dey pray for mad person no dey Close eye.
  30. I need pikin, na e make woman no wear pant sleep.
  31. I know too much, i know too much na e make SAN no fit recite National Anthem.
  32. This write up good, this write up good, na e make me (the writer) no come know how to count 1,2,3 again.
  33. The tin wey make egg strong for port nai make yam also soft for port
  34. Pikin way Say e mama go no sleep, he self no go sleep.
  35. Sun 2 hot e nor mean say fowl go Lane boiled egg.
  36. Monkey smart, monkey smart, nah because tree near tree
  37. Na run wey nor serious, Na in woman de hold breast.
  38. Na cooperation dey make rice full pot
  39. Cockroach wey say him sabi acrobatic dance where cocks are doing general meeting don waka kurukere waka
  40. Say Lion dey sick, no mean say him wit cat na mate.
  41. This burial rich, this burial rich, na e make to die hungry elders.
  42. Had it been, there is an atom of truth in tortoise, e for don kiss person.
  43. Na economy recession make teacher use ruler measure yam.
  44. Pikin wen wan chop party rice, e no dey fear dance!!!
  45. Say cat sabi swim no make am catfish.
  46. E go beta, e go beta, na e make camel still dey cari load.
  47. I no be your mate. na e make slippers get size
  48. This boy fine, this boy fine na so she open leg for 37 boys
  49. Fish wen scatter for hi soup still dey inside the soup.
  50. Old pot wey black no d tell new pot wetin caus sam, na time go tell am.

Comments

Popular posts from this blog

How to Pentecostal Pastors Struggle So Hard To Portray Catholics As Bad People, Satanic, Cultists - Bishop Kaigama

Pentecostal Pastors Struggle So Hard To Portray Catholics As Bad People, Satanic, Cultists - Bishop Kaigama The Catholic Archbishop of Abuja Diocese, Most Rev Ignatius Kaigama, on Sunday raised concern over the recklessness displayed by preachers in condemning Catholics aggressively. According to him, one would think their lives or salvation depend on how viciously they condemn the Catholic Church and its doctrine, traditions and worship. “We call on our brothers and sisters who spend hours of their church service attacking the Catholic Church to devote more time to preaching love, to seek ways of living out practical Christianity to counteract the trending secularism, inhuman and unnatural behaviors, lack of respect for life, etc”, he said.  Kaigama in his Homily delivered at St. Elizabeth Pastoral Area, Kogo, Abuja, said the critics seem to be so angered by the presence of the Catholic Church in every nook and cranny of the world, spewing falsehood that Catholics worship Mary. H...

UPDATED FTA CHANNELS LIST OF NIGCOMSAT & SATVIEW 42.5°EAST KU BAND 2022

Compiled By  Engr. Smartex UPDATED FTA CHANNELS LIST OF  NIGCOMSAT & SATVIEW  42.5°EAST KU BAND USING SRT497S DECODER 12518 H 29499 1. ALU TV 2. MBC MAX 3. CTTV 4. GVTV 5. HUDA TV 6. MBC 2 7. IMPACT TV AFRICA 8. CRTV 9. AL ANSAR TV 10. MBC 3 11. TRUST-TV 12. JTV 24 13. HONNOUR TV 14. NTA  15. OPM TV 16. RAHMAH LIVE TV 17. SUNNA TV 18. UNITY TV 19. BENUE TV   20. WTV 21. WISAL TV 22. MANARA TV HAUSA 23. ABN 24. ARCN TV 25. EPIPHANY TV   12539 H 5000 26. AL- IRSHAAD 27. ARTV KANO 28. CHRISTIAN FAMILY TV 29. CATHOLIC TV 30. KSMC 31. FORTRESS TV 32. ABS AWKA 33. ZAMANI TV 34. EBBC ABAKALIKI 35. BRTV 36. AFLAME TV 37. FAVOR TV 38. GAMJI TV 39. CHURCH TV 40. GOTEL TV 41. HEROES TV 12658 V 22500 (SATVIEW CHANNELS) 42. REALITY TV 24 43. COURT SHOW 24  44. TRT WORLD  45. TVC NEWS 46. FOOD NETWORK 24 47. BLOCKBUSTER 24 48. BOLLYWOOD 24 49. ANIMAL CHANNEL24 50. DOCUTV 24 51. KINGDOM MOVIES 24 52. KINGDOM AFRICA TV 53. SPINN TV 54. ANIMAT...